Kim Kardashian braids dey cause palaver

Kim Kardashian

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Aside from her family reality show, Kim Kardashian na beta business woman.
Read am in 2 mins

Popular reality TV star Kim Kardashian dey break di internet again but dis time na because of her latest hairstyle.

Di star start war ontop social media after she post video of her new braids ontop snapchat come call am "Bo Derek" braids.

Bo derek na American film actress and she wear di style for inside film wey she been act for 1979.

People yab her well well say she sound like say na Bo Derek originate di hairstyle instead of the Fulani people for Africa.

Kim Kardashian

Wia dis foto come from, Kim Kardashian/Twitter

Wetin we call dis foto, Di hairstyle wey cause di palaver
Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

No be everybody vex sha. Some feel say she no do am intentionally.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

But as all dis one dey happen, Kim K no send as she just continue to dey upload pictures of how she look with di hairstyle.