"Pidgin don epp me well-well" - Makeup artist

Wetin we call dis Video, "Pidgin don epp me well-well" - Makeup artist

Come see as Pidgin change Geraldine Ejiofor make-up business to another level.

Sotay she don decide say dis na di only language wey she go dey use take teach people how to rub pancake plus look good!