Dis seven month-old pikin survive earthquake for Italy

Wetin we call dis Video, Dis seven month-old pikin survive earthquake for Italy

After the earthquake wey happen on Tuesday for Ischia island wey two people die and many others wound inside, people wey dey quench fire don rescue one seven month-old pikin from under buildings wey collapse.