For Picture: India and Pakistan Jolly for Independence

Use eye see some picture of how people dey celebrate independence for India and Pakistan wey dem get since 1947

As India dey celebrate their 71st Independence Day, them arrange their national flag colour near wall of the Red Fort.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, As India dey celebrate their 71st Independence Day, them arrange their national flag colour near wall of the Red Fort.
Guard of honour arrange themself for India Prime Minister Narendra Modi.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Guard of honour arrange demself for India Prime Minister Narendra Modi.
Prime Minister Narendra Modi na first Indian PM to visit Israel; e go for July 2017.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Prime Minister Narendra Modi na first Indian PM to visit Israel; e go for July 2017.
The Prime Minister with children wey come celebrate the independence.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Children wey no go school on top holiday join celebrate the Independence.
The Chhatrapati Shivaji Terminus na UNESCO World Heritage Site wey dem decorate for the occasion.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, The Chhatrapati Shivaji Terminus na UNESCO World Heritage Site wey dem decorate for the occasion.
E never tay wey Pakistan just comot Prime Minister Nawaz Sherif

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, E never tay wey Pakistan just comot Prime Minister Nawaz Sherif.
For Karachi wey be Pakistan capital, small jolli happen for mausoleum of Muhammad Ali Jinnah

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, For Karachi wey be Pakistan capital, jollification reach mausoleum of Muhammad Ali Jinnah.
People gather as them raise Pakistan flag at Wagah, wey be land border between Pakistan and India

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, People gather as them raise Pakistan flag for Wagah; the border between Pakistan and India.
Shahid Khaqan Abbasi wey replace Nawaz Sherif as Prime Minister attend 31-gun salute

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Shahid Khaqan Abbasi, wey replace Nawaz Sherif as Prime Minister, attend 31-gun salute.
Them do fireworks at midnight to jollificate the divide of India from British Power for 1947

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Dem do fireworks for midnight to jollificate when India comot from under Britain, for 1947.