Bola Ahmed Tinubu
Dem swear Bola Ahmed Tinubu in as di 16th President of Nigeria on May29.
E be govnor of Lagos State from 1999-2007.
E also serve as senator from Lagos and e be trained acccountant
By Africa Visual Journalism Team

Nigerian President Bola Tinubu swear in ministers to im cabinet on Monday, nearly three months after im inauguration.
Di 45-member cabinet dey dominated by former govnors and ex-lawmakers. About a half of di ministers na former govnors and ex-lawmakers. Di cabinet also get several professionals from di fields of law, medicine and information technology. Di president bin keep two ministers from im predecessor's cabinet - Heineken Lokpobiri and Festus Keyamo.
Like all past cabinets, except for Goodluck Jonathan's, women constitute less dan 20 percent of di ministers
Dis na our guide to di new faces and role changes for Oga Tinubu top team.

Only few women dey for Tinubu cabinet. Like all past cabinets, except for Goodluck Jonathan women constitute less than 20 percent of the ministers.
Di proportion of women for di cabinet dey marginally better dan dat of Muhammadu Buhari first and second cabinet.
Credits:
End of Di one wey oda users dey read well well
Designer: Olaniyi Adebimpe; Research: Damilola Ojetunde and David Ayoola; Developer: Boaz Ochieng and; Project Lead: Dorothy Otieno.