You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Nigeria general election 2023: Election offence and dia penalties
As you dey prepare to go exercise your rights to vote for di Nigeria general elections, e dey important make you sabi some tins wey fit land you inside serious trouble if you no follow di electoral law.
Video by: Ronke Alo, Ufuoma Gift