Di kain energy wey you carry come go determine how I go handle you- Jim Iyke
Jim Iyke na Nigerian actor, entertainers and businessman.
For dis interview wit BBC Pidgin tok about im life, acting and business and how im dey react to pipo attitude towards am.