Olympics closing ceremony 2021: United States win Summer Olympics Tokyo 2020 - Fotos

Di 2020 Tokyo Olympics end on 8 August wit beautiful closing ceremony dem use celebrate all athletes wey participate.

Fireworks show wey dey colourful spread all over di stadium

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Fireworks show wey dey colourful spread all over di stadium
President of di International Olympic Committee, Thomas Bach greet Ghanaian athlete

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, President of di International Olympic Committee, Thomas Bach greet Ghanaian athlete
Fireworks show wey dey colourful spread all over di stadium for di announcement of Paris wey go host di next Olympic Games

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Fireworks show wey dey colourful spread all over di stadium for di announcement of Paris wey go host di next Olympic Games
Di Olympic Spirit - President of di International Olympic Committee, Thomas Bach wit some athletes

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Olympic Spirit - President of di International Olympic Committee, Thomas Bach wit some athletes
Athletes from different different kontris pose for foto togeda

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Athletes from different different kontris pose for foto togeda
Australian athlete sidon ontop di shoulder of her fellow athlete

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Australian athlete sidon ontop di shoulder of her fellow athlete
BMX riders from city of Tokyo do display show for di world to see

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, BMX riders from city of Tokyo do display show for di world to see
Japanese top singer perform wit gown wey go make many to tok about am

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Japanese top singer perform wit gown wey go make many to tok about am
Japanese performers dance and sing to mark di end of 2-week event wey China win overall

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Japanese performers dance and sing to mark di end of 2-week event wey China win overall
For Paris, France, dem use aeroplane show for sky take celebrate di handing over of 2024 Olympic Games to di city

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, For Paris, France, dem use aeroplane show for sky take celebrate di handing over of 2024 Olympic Games to di city