Mikky Banty, 14 year-old make-up artist wey start im career at 10
Izobo Michael na 14-year old makeup child artist wey im work dey surprise pipo for internet.
Michael learn di makeup art from im mama wen e dey 10-years old and since den im don dey grow to be beta makeup artist.
Mikky Banty as dem dey call am follow BBC News Pidgin yarn say wen im start, im friends dey yab am say na girl work e dey do.
Producer: Dan Ikpoyi

