Vitiligo: 'Ewawumi' wey be 20-yea-old model tori her experience with di skin condition

Wetin we call dis Video, Nigerian Girl wit skin condition dem call vitiligo

Meet 20 year old model, Ewawunmi wey dey live wit Vitiligo.

Ewawumi tori how she decide to turn di plenty abuse and rejection she suffer cos of di condition to something positive as she begin find ways to love herself.

And since she begin model, she don gbab international advert deals wey don make her popular.