Akuapem Poloo: Ghana comedian, DKB file defamation case against Rosemond Brown

Akuapem Poloo and DKB

Wia dis foto come from, Other

Read am in 1 mins

Ghanaian comedian Derrick Kobina Bonney, aka DKB file defamation police case against actress Akuapem Poloo.

Dis be after de actress make allegations on video say de comedian, DKB dey hoard Ghc4,000 which people donate to her.

Inside de video, Akuapem Poloo explain say she try call DKB for clarification on de monies but he no respond.

Sake of that she make video to explain to everyone say DKB no give am any money.

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post

In de police case wey de comedian file, DKB explain " I discover say she (Akuapem Poloo) make degrading allegations about me say I hoard Ghc4,000 which one Mama Alice send for her."

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

"I no know receive any Ghc4,000 wey I no know any Mama Alice. Dis allegations be false, which cause me humiliation, disgrace and undermine my integrity" he add.

Meanwhile, some persons to claim say dem make donations to DKB come clarify say dem no send am any Ghc4,000 for de upkeep of de actress son while she dey jail.