Laycon: BBNiaja 2020 winner Olamilekan Agbeleshe open up about im life, love and work
BBNiaja 2020 winner Olamilekan Agbeleshe AKA Laycon, open up about im life, love and work.
For dis interview with BBC Pidgin, Laycon tok say na since wen e be pikin e sabi say im different.


