Joe Biden inauguration in pictures: Amanda Gorman, Lady Gaga, Jennifer Lopez perform
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Joe Biden and wife kiss afta dem swear am in as di 46th president of US as dia children Ashley and Hunter dey look for front of West Front U.S Capitol on January 20, 2021 for Washington DC during im inauguration
Joe Biden don become di 46th president of di United States afta di swearing in to office by di Chief justice of America John Robert today.
Di 78-year-old President first enta into di Capitol as senator from Delaware in 1972.