Li Wayne, Kodak Black: Trump pardon di American rappers and odas - See di full list here

Wia dis foto come from, Getty Images
President Donald Trump for im last few hours for office don give out 143 clemency for di end of im tenure.
Some of di top pipo wey im pardon na rapper Lil Wayne and Kodak Black.
Lil Wayne wey im real name na Dwayne Michael Carter Jr., bin plead guilty to one federal offense last year say im carry gun as a convicted felon. Dis one dey come eight days before court suppose sentence am.
E bin post photo wey im snap with Donald Trump during im campaign dey praise am for im work on criminal reform.
Kodak Black, na anoda rapper wey Trump commute im sentence, wey mean say e no go serve im remaining three years, ten months from im four years sentence dem sama am say e lie to buy weapon. Di rapper wey im real name na Bill K Kapri bin also get fire arm charge.
Oda high profile cases na Steve Bannon wey be Trump former adviser wey dey charged with fraud but neva enta court, and Elliott Broidy wey be fundraiser and tok say e collect money to lobby for China and Malaysia and finally Ken Kurson wey be di friend of Trump son-in-law Jared Kushner.
Full list of pipo wey Trump Pardon
Todd Boulanger
Abel Holtz
End of Di one wey oda users dey read well well
Representative Rick Renzi
Casey Urlacher
Carl Andrews Boggs
Jaime A. Davidson
James E. Johnson, Jr.
Tommaso Buti
Jawad A. Musa
Adriana Shayota
Glen Moss
Anthony Levandowski
Aviem Sella
Michael Liberty
Greg Reyes
Ferrell Damon Scott
Jerry Donnell Walden
Jeffrey Alan Conway
Benedict Olberding
Syrita Steib-Martin
Michael Ashley
Lou Hobbs
Matthew Antoine Canady
Mario Claiborne
Rodney Nakia Gibson
Tom Leroy Whitehurst
Monstsho Eugene Vernon
Luis Fernando Sicard
DeWayne Phelps
Isaac Nelson
Traie Tavares Kelly
Javier Gonzales
Eric Wesley Patton
Robert William Cawthon
Hal Knudson Mergler
Gary Evan Hendler
John Harold Wall
Steven Samuel Grantham
Clarence Olin Freeman
Fred Keith Alford
John Knock
Kenneth Charles Fragoso
Luis Gonzalez
Anthony DeJohn
Corvain Cooper
Way Quoe Long
Michael Pelletie
Craig Cesal
Darrell Frazier
Lavonne Roach
Blanca Virgen
Robert Francis
Brian Simmons
Derrick Smith
Raymond Hersman
David Barren
James Romans
Jonathon Braun
Michael Harris
Kyle Kimoto
Chalana McFarland
Eliyahu Weinstein
John Estin Davis
Alex Adjmi
Douglas Jemal
Noah Kleinman
Dr. Scott Harkonen
Johnny D. Phillips, Jr.
Dr. Mahmoud Reza Banki
Tena Logan
MaryAnne Locke
April Coots
Caroline Yeats
Jodi Lynn Richter
Kristina Bohnenkamp
Mary Roberts
Cassandra Ann Kasowski
Lerna Lea Paulson
Ann Butler
Sydney Navarro
Tara Perry
John Nystrom
Gregory Jorgensen, Deborah Jorgensen, Martin Jorgensen
Jessica Frease
Robert Cannon "Robin" Hayes
Thomas Kenton "Ken" Ford
Jon Harder
Scott Conor Crosby
Chris Young
Adrianne Miller
Lynn Barney
Joshua J. Smith
Amy Povah
Dr. Frederick Nahas
David Tamman
Dr. Faustino Bernadett
Paul Erickson
Kwame Kilpatrick
Fred "Dave" Clark
Todd Farha, Thaddeus Bereday, William Kale, Paul Behrens, Peter Clay
David Rowland
Randall "Duke" Cunningham
William Walters
Stephen Odzer
James Brian Cruz
Steven Benjamin Floyd
Joey Hancock
David E. Miller
James Austin Hayes
Drew Brownstein
Robert Bowker
Amir Khan
Shalom Weiss
Salomon Melgen
Patrick Lee Swisher
Robert Sherrill
Dr. Robert S. Corkern
David Lamar Clanton
George Gilmore
Desiree Perez
Robert "Bob" Zangrillo
Hillel Nahmad
Brian McSwain
John Duncan Fordham
Trump also commute di sentences of eff Cheney, Marquis Dargon, Jennings Gilbert, Dwayne L. Harrison, Reginald Dinez Johnson, Sharon King, and Hector Madrigal, Sr to time served.












