Khafi and Gedoni married: BBNaija Khafi Kareem and Gedoni Ekpata wedding fotos

Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, Khafi/Instagram

Read am in 2 mins

Big Brother Naija 2019 stars, Khafi Kareem and Gedoni Ekpata don officially marry.

Khafi, announce her marriage for social media wit lovely pictures one year afta she announce her engagement to Gedoni.

For di post she say: "On dis day last year I wake up engaged to di love of my life. Di worst thing happened dis year but through di tears and sorrow di best also happen too."

Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, acupofkhafi Instagram

Wetin we call dis foto, Na @2207bytbally design her dress

She continue: "And na to sign for di dotted line to spend di rest of my life with you."

Di couple meet each oda for inside Big Brother house and na from dia dem start to date. Dem be di second set of housemates to marry afta BamBam and Teddy A.

Local tori pipo BellaNaija, say di couple marry for Ikoyi Marriage Registry on, Thursday, September 24, 2020.

Check out correct foto of di couple

Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, acupofkhafi Instagram

Wetin we call dis foto, Meet Mr and Mrs Ekpata
Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, acupofkhafi Instagram

Wetin we call dis foto, Di couple meet for inside Big Brother Naiha house for 2019
Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, Gedoni Ekpata

Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, Other

Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, acupofkhafi Instagram

Wetin we call dis foto, Na @2207bytbally design her dress
Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, acupofkhafi Instagram

When Khafi and Gedoni engage

Khafi and Gedoni married:

Wia dis foto come from, Khafi/Instagram

Wetin we call dis foto, Yes oh, dis na how e start for December 2019 wen Khafi say "yes" to Gedoni [marriage proposal]. Dem come marry a year after for December 2020.

Khafi also drop dis video of how she and her better half go take enta 2021.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post