You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
SARS: Why I carry my pikin for back dey do End Sars protest
One mama and pikin wey show for di End Sars protest for Lekki area of Lagos, Nigeria tell BBC Pidgin why she join di protesters dem with pikin for her back dey follow demand for end to police brutality.
Dis wan happun as protest for Nigeria goment to End Sars and police brutality continue for di kontri.