Goldenboy: Di handicapable furniture maker

Golden wey learn upholstery work for Benin City, Edo state, South South Nigeria don dey do di work for over 18 years and e don train many pipo including handicap pipo like am.

Im dream na to get one of di biggest upholstery factory for Nigeria.

Story: Ufuoma Gift