Self-Certification Form: Nigeria goment apologise for tweet wey say make bank account holders and oda financial institutions go fill form

Wia dis foto come from, Getty Images
Nigeria goment don apologise afta dem announce on Thursday say make all Nigerians wey get accounts wit banks, insurance companies or any oda financial institutions go collect, fill and submit one Self-Certification Forms to dia respective institutions.
Di goment bin make dis announcement on Thursday for dia official twitter account say di self-certification form dey important to epp financial institutions follow correct procedures for any mata wey concern Income Tax Regulations 2019.
- See Fani-Kayode response to blog wey cari tori say im and wife separate sake of 'domestic violence'
- Buhari order di end to estimated billing for electricity consumers - See how e go affect you
- How America sama Nigerian politicians wit US travel visa ban
- Agenda 2050: Wetin be dis Buhari new development plan and how e go affect you?
But dem later delete di tweet.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Before dem delete di tweet, di announcement bin no go down well with pipo wey come out to speak dia mind.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9

End of X post, 10
But goment don come out to clarify say di form no be for everybody but for some category of bank account holders for di kontri.
See di three categories of di self-certification form
Di self-certification form go dey in three categories according to goment.
- Form for Entity
- For Controlling Person (Individuals wey get controlling interest for legal person, trustee, etc)
End of Di one wey oda users dey read well well
- Form for individual
Goment say failure to do dis go attract punishment as di pesin fit lose im money or im fit no fit use di account again.