Naira Marley: Jude Chukwuka AKA Fada Maler say "I be Marlian for life"

Wetin we call dis Video, Naira Marley:Jude Chukwuka AKA Fada Maler say "I be Marlian for life"

Producers: Ronke Alo, Gift Ufuoma

Jude Chukwuka AKA Fada Marley wey be Nollywood actor tok why im dey sing Naira Marley songs at im age.

Naira Marley wey real name na Azeez Fashola na popular Nigerian afro beat singer.