August Alsina: Keke Palmer clash with August afta Jada Pinkett confam dia 'entanglement'- Dis na wetin cause di gbas gbos

August Alsina and American Singer/Actress, Keke Palmer

Wia dis foto come from, Instgram/augustalsina and keke

Read am in 3 mins

August Alsina and American Singer/Actress, Keke Palmer don begin dey fire back give each oda for social media afta one fan sama accuse say two of dem dey run tins di same time August get affair with Jada Pinkett Smith.

Na one throw back foto of August Alsina and Keke Palmer togeda wey one fan post cause di gbas gbos between di two of dem.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Keke Palmer no waste time at all to quench di rumour say she no date August at all, according to her 'August no eva for one day be my man'

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

August Alsina come para with di reply wey Keke give and begin fire her back with plenti tweet. E first tweet say:

"You dey absolutely right. I no eva be your man. Face with raised eyebrow you fit possibly never shortie. E be like say you dey mad say I no send you, but your "friends" na di reason for dat .Dey show me plenti-plenti thread of text/pictures of me wey you send, dey worry about who I date and beg me not to disturb your mental instability."

August no finish oh, e still continue with more tweet.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

All dis gbas gbos dey happun di same day Jada Pinkett Smith release her Facebook show Red Table Tok, wey she tok with her husband Will Smith about her affair alias 'entanglement' with August Alsina.

Di gbas gbos still continue with di latest fire back wey Keke Palmer put for her Instagram post.

She write say she feel 'attacked' but she no go tok too much because she don see say August already dey pass through tough time based on dis Jada Pinketh recent red talk video.

"I want to dey mean, but I no fit. I want to post screenshots, but I no go do am. I feel attacked... I no go feel good kicking someone wen already dey down because dey so easy to attack wen you dey for corner..."

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Fans too no wan miss out for dis gbas gbos between Keke Palmer and August Alsina. Some fans no waste time to begin drag August for twitter on top di way e take carry Keke reply for head instead of am to focus on di 'entanglement' mata wey dey ground.

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10

Skip X post, 11

End of X post, 11

Skip X post, 12

End of X post, 12