Premier League: Meet di 77-year-old grandmama wey dem dey call ‘mama Arsenal’ for Lagos

Wetin we call dis Video, 77-year-old grandmamma wey sabi premier league wella

Nasimot Amoke Hassan na 77-year-old grandmama wey love football and dey support Arsenal club. Madam Hassan tell BBC Pidgin say she don dey support Arsenal for 12 years.

For Lagos wia she dey live, pipo dey call her ‘Mama Arsenal’ sake of her love for football.

Her granddaughter also say e don tey wey mama don dey enjoy football.

Producer: Banjo Damilola

Video Journalist: Sarah Tiamiyu