Earthquake in Ghana: 'Di ground start dey move wey e shake three times' - Accra resident recount experience

Crack for road

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, File picture wey show road afta earthquake
Read am in 2 mins

Geologists for Ghana say say di tremor wey Ghana experience last night na small earthquake according to numbers wey dem record.

Ghana record three earth tremors last night for the capital city, Accra.

Nicholas Opoku, Senior Seismologist for Geological Survey Department for Ghana talk say de earth quake be magnitude 4.2.

Sake of de intensity more people experience am for Accra.

"I dey sleep when something wake me up. So I realise say the earth dey vibrate. So I check from my window to see what dey happen wey my mother also enter my room to ask what dey happen. Den e be very scary" Stella Alorn talk BBC Pidgin.

'I dey lay inside my bed when I feel the earth tremor. The ground start dey move wey e shake three times" Gifty Amperh, another resident for Adenta talk BBC Pidgin.

De first tremor happen around 10.45pm in de evening, second and di third one too happen continuously like that.

Residents for Accra who dey areas like Kasoa, Bubuashie, Dansoman, McCarthy Hill, Bortianor, Weija Tetegu, Gbawe, Aplaku, Sowutuom, Awoshie, Adenta among experience de tremors.Some residents abandon dema homes for some time to find safety for open grounds.

While pipo begin post dia experience ontop social media.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

One of de major earthquakes Ghana happen be around 1939, where damage chaw properties den stuff.