George Floyd: Black Lives Matter speech dem wey go viral

Wetin we call dis Video, George Floyd: Black Lives Matter speech dem wey go viral

As protests over di death of George Floyd for US police custody spread around di world, many pipo don speak out about racism for di society. Dem include former presidents, celebrities and relatives of George Floyd.