George Floyd: Thousands of pipo dey continue to protest against di death of George Floyd

'As a young black American, I dey really afraid'.

BBC Minute’s Nabihah Parkar tok to young African-Americans for di city, dem tok say dem dey scared for their safety.

Video Journalist: Olivia Le Poidevin, BBC Minute

Produced and voiced by: Nabihah Parkar, BBC Minute