UFC: Francis Ngannou Cameroon heavy weight boxer make history for fight

Wia dis foto come from, Getty Images
Social media di scatter wit reactions afta Franco-Cameroon heavy weight boxer, Francis Ngannou smash Jairzinho Rozenstruik inside 20s for Ultimate Fighting Championship, UFC fight.
Dis fight weh e give Ngannou performance of de night bonus take place for night for Jacksonville Veterans Memorial Arena for Florida, America.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2
De Bafia boy, heavyweight contender, Francis Ngannou don enta history and de only pesin weh e get four straight knock- outs inside 90 s.
Francis Ngannou na 33 year old Franco-Cameroonian boxer weh deh born e for Bafia, Centre region of Cameroon. E komot Cameroon go Paris, for wusai e first di stay for street, before e get club.
Founder for Francis Ngannou foundation tweet about e fight.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Samuel Eto'o Fils, Cameroon and African player of de century celebrate Francis Ngannou.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
Na di first UFC for win by knock-out straight four.