John Legend special performance for THISDAY Awards 2020 dey tortori Nigerians

John Legend

Wia dis foto come from, Twitter/@thony_yhl

Read am in 2 mins

Many Nigerians neva still believe dia eyes say di sexiest man alive' for 2019, (according to Peoples Magazine) show face for Lagos.

Di America singer bin go Lagos to do special performance for di #THISDAYAwards2020 on Monday evening as part of di 25 years celebration of operation of di Nigerian newspaper.

Some Nigerians for social media don begin dey react and wonder wia dem dey wen America singer, John Legend come perform for Lagos.

Before im performance, Plenti Nigerians wey no know about im coming, dey shock wey dem find out through im wife, Christine Teigen say di singer don enta Lagos

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Di America singer bin go Lagos to do special performance for di #THISDAYAwards2020 on Monday evening as part of di 25 years of operation of di Nigerian newspaper.

Wia dis foto come from, THISDAY LIVE

Afta di plenti twitter reaction from Nigerians, videos of wen John Legend dey perform for stage don flood everywhere for social media, togeda with reactions from im fans.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10