You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Now You Sabi: How you fit rebrand your old shoe
Now you sabi series na DO-AM- YOURSELF 1 minute video wey go show una how to make different things on your own. E get plenti things wey you no sabi before and e dey cost you money to buy am and e get old. Things wey you no dey use again but we go teach you how you go make am come alive again.
Every two weeks we go teach you how to make different things things on your own. E get plenti things wey you no sabi before and e dey cost you money to buy am and e get old.things wey you no dey use again but we go teach you how you go make am come alive again.
Every two weeks we go teach you how to make different things.