Accra Floods: Small rain noor Accra-Tema motorway too start dey flood

Flood for Ghana

Wia dis foto come from, KwameAnim/Twitter

    • Author, Favour Nunoo
    • Role, BBC News Pidgin, Ghana
  • Read am in 2 mins

Ghanaians for social media say dem taya pass sake of ryders flood come make like ritual if de rain fall.

For de first time in forever de Accra-Tema Motorway saf no escape de floods as videos show how floods cut off de roads.

Motorists no fit cross some portions of de road sake of de floods, dis create massive traffic for de motorway top which never happen before.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Ghana Police issue alert sake of de motorway incident so say people no go try use that highway.

Dem explain say sake of de downpour wey happen Monday 28th October, Motorists who dey use that stretch for make careful den reduce dema speed limit.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Early dis year two military officers die for de Accra-Tema motorway top after de floods carry dema vehicle whilst dem dey drive for de motorway top.

See how some Ghanaians react to de floods

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Some Ghanaians believe say de issue of flooding no for be de responsibility of just political leaders, behavioural change like poor refuse disposal too dey cause floods so people for change dema attitudes.