Zoro na musician wey dey sing for Igbo language

Zoro na musician wey dey sing for Igbo language.

Zoro follow tok wetin motivate am in life and how im come up wit di name as stage name. He also follow tok why language no fit be barrier for good music.