Fish and plantain sara everi wia for 2019 Bole Festival

Bole Festival wey dey celebrate one popular street food, special dish of roasted plantain and fish with pepper sauce, don start for Port Harcourt Rivers state

Bole festival for Pitakwa
Wetin we call dis foto, Dis year Bole festival title na Our taste, Our Culture and e hold on 3rd of August inside Port-Harcourt
Bole Festival for Port Harcourt Rivers state
Wetin we call dis foto, Bole festival na di biggest food festival for di southern part of Nigeria wey dey attract many pipo from all ova di kontri
Bole festival for Pitakwa
Wetin we call dis foto, For Pitakwa, na must for Bole dish to get fish with pepper sauce plus also garnish am with vegetable and oda tins
Bole Festival for Port Harcourt Rivers state
Wetin we call dis foto, Different food exhibitors na im dey come di festival to showcase di many kind of Bole and fish delicacy
Bole festival for Pitakwa
Wetin we call dis foto, Family, friends and odas dey get time to bond and enjoy dia selve during dis festival
Fish wey dem display for di Bole Festival
Wetin we call dis foto, Di Bole festival dey celebrate one popular street food wey pitakwa pipo dey call Bole. Bole na mixture of roasted plantain and yam with fish and sauce.
Pipo wey dey play games during di bola festival
Wetin we call dis foto, Di Bole festival dey provide time for families to bond and jolly as pipo fit enjoy games, better music and dance
Bole Festival for Port Harcourt Rivers state
Wetin we call dis foto, Di theme for dis year Bole festival na “our taste, our culture”
Bole festival for Pitakwa
Wetin we call dis foto, Di 2019 edition na di fourth time wey di festival dey hold
Peppered chicken wey boku for Bole festival
Wetin we call dis foto, Di Bole festival dey also celebrate foods and provide opportunity for pipo to Network
Pipo dey play table tennis for Bole festival
Wetin we call dis foto, Different kind of games na part of di activities wey dey also take place during di Bole festival