Abuja city afta clash from Shiite Muslims and Police
Shiite Muslims protest for El-Zakzaky release turn violent afta dem clash wit Police today for di capital city of Nigeria.
Di video, wey come from tori pipo TV360 show how fire dey burn buildings Abuja, and pipo dey try run for safety.
