May 29: Buhari first term favour education?

Wetin we call dis Video, May 29: Buhari first term favour Education?

Wetin Nigeria president Muhammadu Buhari score ontop Education?

As di kontri dey countdown to May 29 2019, inauguration day to mark di beginning of di second term of presido Buhari second term in office, BBC Pidgin enta street to sample pipo opinion ontop di mata.