You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Harrysong: 'Na falling hand if you go tok say you dey depressed'
Nigerian musician Harrysong make pipo fear wen tori bin come out say e dey battle with depression.
For dis interview with BBC Pidgin, im open mouth yan wetin true-true happun dat time and how e take overcome.
Producers: Harry Itie, Sarah Tiamiyu