Adesua Etomi follow cover Vogue Magazine

Wia dis foto come from, Adesua Etomi don cover Vogue magazine
Di face of one Nollywood actress on Thursday appear for di cover of Vogue magazine to celebrate women wey get talent all over di world.
Adesua Etomi Wellington wey be di wife of singer Banky W, na one of di fourteen global superstars wey di magazine dey celebrate for 14 kontris.
Di April 2019 issue wey dem tag "The Global Issue" get two covers wey dey celebrate 14 global superstars for 14 kontris.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 1

End of Instagram post, 2
Born in Nigeria, Adesua Etomi school for Coventry and study drama for University of Wolverhampton.
She star for movies like The Wedding Party (2016) and even also for di sequel.
For her interview with Vogue, Adesua tok say she "love, love, love Nollywood" and she feel like say na her "responsibility along with a lot of other performers, to grow her."