Ethiopian Airlines: Pius Adesanmi follow die for crash - One of im employers

Pius Adesanmi

Wia dis foto come from, Pius adesanmi/facebook

Read am in 1 mins

Popular Nigerian-Canadian lecturer and writer, Pius Adesanmi follow inside pipo wey fly inside di Ethiopian Airlines plane wey crash for Addis Ababa on Sunday, 10 March, according to wetin one of di ppo im dey work for, tell BBC.

Tori pipo, Sahara Reporters wey Adesanmi bin dey write for, confam di death on Sunday evening.

Odas wey also confirm di death na im family members and one Canadian official.

Adesanmi na one of di Nigerian wey dey inside di flight wey kill 149 passengers and eight crew members.

Di death don pain plenti Nigerians wey dey tok say di kontri don lose legend.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Before im death, im bin dey work as English Professor for Carleton University.