Nigeria Elections 2019: How gunmen kill soldiers for Abonnema, Rivers State

Wia dis foto come from, Getty Images
Gunmen shoot and kill at least two soldiers dem for Obonoma community for Akuku-Toru Local Government Area of Rivers State on Saturday.
Tori be say di gunmen wear army uniform, enta Samson Jack military checkpoint wey dey for di community around 8pm come begin dey shoot di soldiers.
E no dey clear, how many soldiers di gunmen kill, but oda pipo wunjure too for di attack.
Now pipo dey scampa from Abonnema town sake of fear on top wetin happun.
Some dey tweet how pipo dey japa from Abonnema:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7
Di Amananyabo of Abonnema, King Disrael Bob-Manuel, don condemn di attack on di soldiers.
Im say im pipo no fit do dis kain tin, King Disrael Bob-Manuel say im pipo dey peaceful and no get dat kind mind to attack soldiers.
Chairmo Obonoma Council of Chiefs, High Chief Phillip Agu, say di attack shock am well-well and say fear dey catch pipo wey dey live for di area.
End of Di one wey oda users dey read well well