You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
BBC Governorship Debate Delta State: Wetin pipo dey expect
BBC News Pidgin dey organize Governorship Debate on Thursday 7 February for Delta State, southern Nigeria.
Pipo wey dey live for di Delta State don tok wetin dem wan hear di candidates tok for di event.
From security to unemployment and electric issues for di state.
Deltans tell BBC Pidgin dia expectations for di event.