Amina Zakari: "I no relate to Buhari"

Wetin we call dis Video, I no relate to Buhari - Amina Zakari

Amina Zakari don ansa all di pipo wey dey accuse her say she relate wit Buhari, say di only relationship between dem be say im be her president.

She yan BBC dis one as ground still dey hot on top opposition parties accuse say she na Buhari sista afta her INEC appointment.