Lagos BRT: How to use 'E-connect' card inside di long blue bus
To encourage cashless policy wey Nigeria goment introduce, operators of di Bus Rapid Transit wey pipo sabi as BRT for Nigeria bizness capital introduce one card wey pesin fit use to pay for im transport moni.
Di card name na 'E-connect' and pesin fit get am free for Lagos state South West Nigeria.
BBC News Pidgin waka enta road to check out how pesin fit use di card inside Lagos long blue bus.
Video: Andrew Gift
