You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Christmas Day greetings from Don Moen, Kirk Franklin, Ada plus oda celebrities
Christians all ova di world dey celebrate Christmas today.
Di event na di birthday celebration of Jesus Christ di son of God.
Pipo for different kontris get dia own wey to celebrate am. To some na dey to jollificate while to some na day to share gifts and visit di less privileged.