You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Ochanya Ogbanje death dey provoke campaign against rape
Elizabeth Ochanya Ogbanje na di small girl wey one papa and im pikin sleep wit from wen she dey 9 years all di way till di girl reach 13 years before di girl come get VVF, die.
#JusticeforOchanya na im Nigerian activists dey use protest on top di mata.
Tori come out say dem don name street afta Ochanya Ogbanje for Otukpo.