BBC News,
Pidgin
Waka go wetin de inside
Plenti seshon
Home
Nigeria
Africa
World
Video
Sport
Entertainment
Most popular
Home
Nigeria
Africa
World
Video
Sport
Entertainment
Most popular
BBC Pidgin Essay Competition: See foto from di awards ceremony
23 October 2018
Dis na some foto of how di awards ceremony shele for Sheraton Hotels and Towers.
Wetin we call dis foto,
Di winner of di essay competition, Izeowayi Izaza Victor dey pose wit judges and di Head of BBC West Africa
Wetin we call dis foto,
Students from different schools for Lagos follow BBC pipo celebrate for di awards ceremony
Wetin we call dis foto,
Head of BBC West Africa, Toyosi Ogunseye as she dey tok to guests
Wetin we call dis foto,
Winner, Izeowayi Izaza Victor dey very happi say im win di essay competition
Wetin we call dis foto,
Victor follow read im winning essay on weda "Africa youth dey ready for political leadership"
Wetin we call dis foto,
Victor follow join panel tok on di topic of di essay wit fellow young pipo
Wetin we call dis foto,
Editor of di BBC Pidgin Service, Adejuwon Soyinka na im welcome evribodi
Wetin we call dis foto,
Izeowayi collect one year academic book scholarship
Another thing we de for inside dis tori
I wan make dem hear my voice - BBC Pidgin essay competition winner
19th October 2018
BBC Pidgin Everi year Essay Competition (You fit write Pidgin?)
"I wan craze wen I hear say I win BBC writing competition"
7th August 2018
You might also like:
news
|
sport
|
weather
|
worklife
|
travel
|
future
|
culture
|
world
|
business
|
technology