Cameroon don begin announce presidential election results

Wia dis foto come from, Getty Images
Cameroon constitutional council don begin announce di presidential election results region-by-region.
Na 10 regions dey for Cameroon and dem go announce di results for all of dem come declare winner.
Cameroon national broadcaster dey post results from di election as dem dey announce am for twitter, and e show Paul Biya dey lead. Dis go be im number seven time if im win.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6