Breastfeeding week: Five tins you gatz sabi about 'di most important tin' for new pikin

Shey you sabi? Breast milk dey helep small pikin dem fight some kain disease dem plus make dem smart adults.