2019 Election: Why Eunice Atuejide say 'I no be feminist, na by force?'

Wia dis foto come from, Twitter/@eunice_atuejide
Eunice Atuejide wey dey eye to be presidential candidate for Nigeria 2019 election inside on Wednesday say she no be feminist t and say who be feminist.
Tori be say wetin di 39 year old lawyer tok on top photo of only men presidential contestants for 2019 election don turn to quarrel for social media.
E don make thousands of pipo begin twit about Eunice sotey she begin trend afta she post dis tweet.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Wetin make Eunice tok say I no be feminist

Wia dis foto come from, Twiter/@areafad1
Di tok tok start afta she enta Twitter to condemn one picture wey show area fada Charlie Boy wit oday young presidential candidate wit di title "Agreement of All 2019 Progressive/Young/ Independent/ Presidential Aspirants to work together".
She tok say di picture no get any woman for inside. Na afta dat tweet, she start to say she no be feminist because she no like wetin di term represent.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3
Plenti pipo don start to dey chook mouth inside di mata.
One man tok say e dey sad say dem go reduce di mata of feminism to if woman fit cook.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
Anoda pesin comment say, e no dey good make you shift pipo wey suppose get your back for election go one side.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5
However, some pipo tink say dem fit see di end game about wetin she wan do with her tweet.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 6
Atuejide na one of three female candidates wey go run for presidential office and na she be di founder of di National Interest Party (NIP) wey she dey use run.
Di oda two women na Elishama Ideh and Remi Sonaiya.