'Sweet sweet codeine: 'Di cough syrup fit make pesin crase'

Wetin we call dis Video, 'Sweet sweet codeine: Vex and shock as BBC show film about codeine syrup for Nigeria

Many pipo no fit hold demsefs as dem watch how one pharmacist, and even some pharmaceutical company dem dey use back door take sell di syrup enta black market.