Nigerians dey vex for Pastor Adeboye 'No tithe, no heaven' statement

Pastor E.A. Adeboye

Wia dis foto come from, PASTOR adeboye/facebook

Wetin we call dis foto, Pastor Enoch Adeboye na di overall pastor for di Redeemed Christian Church of God, one of di biggest church for Nigeria.
Read am in 2 mins

Social media scatter after one trending video show Nigerian pastor E. A. Adeboye dey talk for pulpit say anybody wey no dey pay dia tithe no go make heaven.

Adeboye wey be di General Overseer of di Redeemed Christian Church of God bin tell im pastors wey dey di church service say im get instruction for dem.

Im tell dem say make dem go tell dia church members say, "Anybodi wey no dey pay im tithe no dey go heaven, full stop."

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

As di video begin trend, plenty Nigerians start to dey para say which kain talk be dis sotay some even call di pastor personal assistant to God.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

But dis man we dey even attend Redeemed Church talk say di pastor for im own branch no dey force dem pay tithe. But as di church oga kpatakpata don talk am, which one di worshippers go come follow?

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

Odas dey wey support Pastor Adeboye say if pesin no dey pay tithe, dem dey disobey God.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Pastor Tunde Bakare, wey be anoda ogbonge pastor for Nigeria bin tell BBC say to pay tithe no be by force.