Monkey don pursue pipo for Soluyi/Sosanya community for Gbagada, Lagos

Wetin we call dis Video, Di pipo say monkey wey dey trouble dem pass ordinary thing, make government helep dem

As di monkey don dey out of control dey attack pipo and destroy things, pipo for di area don dey run comot as dem say dem neva see dat kain thing before