MI: "Just dey do wetin you dey do for where you dey"
Jude Abaga, wey pipo know well-well as MI, bin show our office come follow us yarn.
MI follow us talk about him new position as CEO, im talk about di name of im new album too. Ontop mata of young pipo dem wey wan become musician like am, e still tell dem something.
Watch am, hear wetin im talk.

