Nigeria: Wetin single people dey find sef

Wetin we call dis Video, Single for Lagos

BBC News Pidgin talk to some young single people for Lagos on how life be say dem dey single.

Some of dem even talk wetin dem dey find before dem fit enter relationship.